Although I know say na Shunbebe be the originator of the song title 'who you help', I see now that personality and brand matters alot hence the hype of Olamide's to Shunbebe.
Since I'm not here for criticism, enjoy the songs and lyrics for your entertainment:
Shunbebe's who you help (Lyrics)
Intro
Shun bebe
Who u help
Oh ee
Warri boys
Oburobo dey here
Moxie entertainment
(After every line, say who you help)
Verse 1
Tell that man wey sitdown for there
Ask that man wey relax for there
That oga wey sitdown for there
You too dey do anyhow, comot for there
You go party dey spray money
I hear say ur boys dey drink garri
Who no like make e go frown face
(Don't say who you help)
Na me make soaking garri turn cornflakes
When u dey buy u buy for me?
When u dey kpo u kpo for me?
Now you don dey made dey send for me
(don't say who you help)
You must crase alone, no remain for me
You get money you get for me?
You pop champange u pop for me?
You get format u share for me?
You pick control you pick for me?
Hook
You get your ship I get my boat
You get your suit I get my coat
Your full account no fit buy my vote
You get a whole elephant why u dey eye my goat?
Olamide's Lyrics (and features)
[Chorus – Olamide]
Coming through, issue
Pounds sterling lawa fin se tissue
Married to the game olojun mio kin sun
Fvck my exes cos i don’t miss you
Who you help, who you help
You don baf?
Who you serve
Who you epp, who you epp
You don baff?
Who you serve
[Olamide (Audio Version)]
You are doing ako what is up with you
Don’t slam my door what is wrong with you
You are showing you are showing
you are chewing chewing gum
Se television nie ni ko ye mi gan
Ye se frapapa kilo gbena papa
Kini nkan na kini toti lapa
Emi luko gan ibile buruku ni mio
H-factor abale sha or kin tabon
Mio form posh mio so oyinbo ju
Gboju nbe ko’lor gba ile s’agboju
Huhuh mio fe mo sha
Emi lion, eyan baddo osha
Shout out to my ngga Tunji Adeleke
Anywhere taba tidale gbogbo wanma ferege
Emi o worry o, un bothered
So girlfriend mi you’re covered
http://amdb.co/
[Wande Coal (Video Version)]
Sometimes, sometimes
Me I dey for road no stop signs
Why n1ggas go dey hate me sometimes
We dey migrate to the sunshine yeah
Who you epp? Who you epp?
Hands on the street, did it for my self
You wan kill my rep, you talk say you help
Who you epp? if I hear say you help
You never see, bad man sh1t
DJ sh1t, one man sh1t
Fly fly sh1t, that’s my sh1t
oh bloody, oh messy
Fvck my exes I don’t miss you
All my exes I don’t need you.
Omo I get my chicks so I don’t need you
Do my thing, that’s how we do
Take me there, wanna go there
Wanna go (?), then I go back
(?) yeah.
[Chorus – Olamide]
Coming through, issue
Pounds sterling lawa fin se tissue
Married to the game olojun mio kin sun
Fvck my exes cos i don’t miss you
Who you help, who you help
You don baf?
Who you serve
Who you help, who you help
You don baf?
Who you serve
[Olamide]
Emi okin se whats’up guy o
And i don’t know how to knot tie o
But baby baby don’t try o
Taba gbe’e lo ball, you go wan die o
Bisi say she don break up
Where’s my coffee where cup
Mio fe mo it’s non of my business
Check up omo to fine without make-up
She say she just dey realise
Say that boy na fvck boy
Huhuh happy new year
Yamayama ni bobo yen na look here
Wo tele mi lo ma sun
Kin gbe’e lo shaye ni 57 pelu awon biesel
Abi na Quilox you like ni
Kalo shaye kin fisi ori snap mi
[Chorus]
Coming through, issue
Pounds sterling lawa fin se tissue
Married to the game olojun mio kin sun
Fvck my exes cos i don’t miss you
Who you help, who you help
You don baff?
Who you serve
Who you epp, who you epp
You don baff?
Who you serve
[Phyno]
Bia nwa
Nwa wey dey happen
Nwa wey dey sub
Okwa ikpuchalu’m isi ibulu’m kponye na yaba left
I’m impressed, iji the key
Okwa ife n’ine ina amacha bu ka my pepper rest
You see your breast
I must confess
Out of umu asa n’ine nfugo so gi na agbanu first
Mana ya abakwana gi isi cos me i no send
Cause imacha nyekwa gi oche
The boy na achi ka ngige
Icholu’m bia ni idide
nkpachalu one ifite
My men ga atu na efife
Aga enye gi oso na efife
Aga eriche gi na abani
Till igbagide gbagide gbagide kwa wefutelu anyi ya
Eze nnunnu aburo guy name
And ima na the flow si na chukwu oburo man-made
The boy strong, Hercules
Mr Alex even your dog name na Hercules
[Chorus]
Coming through, issue
Pounds sterling lawa fin se tissue
Married to the game olojun mio kin sun
Fvck my exes cos i don’t miss you
Who you help, who you help
You don baf?
Who you serve
Who you epp, who you epp
You don baff?
Who you serve
[Outro – Phyno]
Ma ndi sala ahu, ma ndi asaghi ahu, who you epp?
Kedu onye inyegolu aka?
You just dey talk.
So onu ka’unu nwe
Weputenu ya k’anyi kpatuya aka.
No comments:
Post a Comment